[Intro]
Haha. Kula – BoiWeiPaa
This be the Part 2
[Verse 1]
After I drop GoDJ some DJs vex
Some tweet, Facebook, some send text
Dem say “Kula, You for drop a remix next”
So I had to do a remix
More DJs dey wey I never mention seff
Dem dey force waa, dey dey do demma best
This one too swerve you aa, I beg, no vex
The list dierr, ebi endless
First off, special greetings Azigiza
Millennials no know. Dem no dey barb.
DJ Base ein scratches, e dey pap.
DJ Lastkobo, chale wassap?
Jerry Justice ɛna DJ Roi,
1 Papa Bills, DJ YoungBoy
Killer Fingers dey come, boys for hide.
Ein execution be flawless
Mipadi DJ Lalo, kwɛmɔ. Tswaa mi lala
DJ Awana, ɛyɛwu hwahwa
King Lagazee – Waguam my broda?
Link up DJ Adviser
Who wey dey mash-up the place, Jnr Eddy Blay
For the youth dem, ADDJ
DJ Matic dey come with the rave
DJ Raennie, open the base
DJ Toyor, this year e go vibe
The music, dem for hear am.
DJ Wobeti. Ashmen. DJ Shy
This Squad!! You for fear am
If you comot wey the DJ dey play
Your favorite song, u for show anibie
U for show am say u dey appreciate
Tu gu ni su, ebi Cash U for spray. Den u say
[Hook]
Go DJ x7
Give it up for the DJ
[Verse 2]
BigUps Afrafrahene, Billy Ocean
Michia wuooo, Kofi Kum Bilson
DJ MastaJay is on a mission
DJ Sid, More heat in the mixing
If u wan flex? Commotion Promotion
DJ Eff go say, ipadi bɛɛshi
DJ Mingle, French Kiss Mz Orstin
Spoil Derr, DJ Ricky Augustine
Anyway, shoutouts to Nii Ayi Tagoe
Very soon, Grand Master go be your name tho
DJ X ein Mixtapes dey blaze o
DJ Loft. DJ Bosiako
DJ Breezy dierr, Wuabɔdam
Only DJ Police go fit catch am
Ohemaa Woyegye, ɛni obiaa nham
DJ Mpɛsɛmpɛsɛ, wu yɛ gam
DJ Abrantie dey force give Afrobeat
DJ Nhani, my guy, you be neat
DJ Cyril, tonight we go meet?
Save me den DJ Nice 2 seats
DJ Bibini, DJ Berry,
DJ Kaxtro, DJ Kofi
DJ Ikon & DJ Milzy
I spy y’all from afar
DJ Flexal and DJ Blinks
Tell DJ Ashes to call me sharp.
DJ Aluther and DJ Shaker,
Next time we meet, drop beat make I rap.
Mickey Darling, Bonshaka eni GFT
DJ Rikki, DJ Kelvin
DJ Fletch Chale DJ Magnus
DJ Bryte, DJ Lastic.
Old soldier, never dies
[Hook]
Go DJ x7
Give it up for the DJ
DJae Banky on the mix.